Vibes web3 Music Competition Week 16//∆\\Common Person "(Cover)"
hive-140169·@bmhillel·
0.000 HBDVibes web3 Music Competition Week 16//∆\\Common Person "(Cover)"
<center> [](https://3speak.tv/watch?v=bmhillel/brwnegvq) ▶️ [Watch on 3Speak](https://3speak.tv/watch?v=bmhillel/brwnegvq) </center> ---  Hello everyone! Am so excited to be here again Firstly I would like to express my heartfelt gratitude to @lordbutterfly and the entire Vibe Community for providing for this weekly music competition This week I will be doing a song cover of **"Common Person by Burna Boy"** Common person by Burna boy speaks about everyday struggles of ordinary people. The song's infectious beat and Burna boy vocals made the song a hit with lyrics that touch on the realities of poverty, hardship and a quest for a better life. [Common Person By Burna Boy](https://www.azlyrics.com/lyrics/burnaboy/commonperson.html) Na me wey dey clean una house Na me wey dey wash una car Na me wey dey cook ununu Na me wey dey wash una cloth Na me wey dey work for your shop Na me wey dey hawk ununu I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Because na God, I dey put all my faith, food for my plate Fit no do me jo Mm, balanso Even as things no dey go my way Even in days where no get nothing at all Mm, balanso Na me wey dey drive your bus Na me wey drive your keke Mm, balanso Na me wey dey run around Na me do the job Mm, balanso I be common person, but my happiness, oh, still be my own Everybody get role, no mean say your own role passin' my own Below is the link to my post on x https://x.com/OfficialHillel/status/1813361963025490005?t=E1AcVuDCq2nqJdRbUcH7RA&s=19 --- ▶️ [3Speak](https://3speak.tv/watch?v=bmhillel/brwnegvq)
👍 voter, partitura.ccc, ieronimus, sultanmix777, blocktrades, roelandp, votehero, msp-makeaminnow, investegg, tomatom, waivio.curator, aslamrer, krrizjos18, rt395, joeyarnoldvn, diosarich, vinzie1, empoderat, gabrielatravels, thevil, illmaskmajor, scottykriz, bmhillel, preshzinosongz, lordbutterfly, hivefolks, lyon-89, polotronic, threespeak, bloghound, rima11, spk.beneficiary, threespeakleader, cttpodcast, buraimi, tibfox, fiete, iliyan90, koychev22, elkakoycheva, ississ89, tiger85, alicewonderyoga, tbabachev, dontcare89, diyan3973lenkov, iliev26, iambarnaby, juliusphile,