RE: STEEMJET Captain Contest by dimimp

View this thread on: d.buzz | hive.blog | peakd.com | ecency.com

Viewing a response to: @dimimp/steemjet-captain-contest

·@dongentle2·
0.000 HBD
Nigerian pidgin translation 

I dey welcome una ontop this steemjet.  Na una cappy dey yarn so. Abeg make una sama una seatbelt as we dey fire comot here.  Steemjet -  ontop dey back of una main G. Na we be the tori on steem
👍 ,